Jobs Career Advice Post Job

Konfam FM Recruitment

About Konfam FM

"Konfam 89.5 FM na your number one community radio station for Lagos wey dey broadcast for correct Nigerian Pidgin. We dey bring you better tori, street gist, hot music, sports, relationship yarns and everything wey concern the common person. From market women to bus drivers, students to workers, we... read more dey give voice to the people wey really make Lagos dey move. With programs wey sweet and hosts wey sabi, Konfam na radio wey you fit relate with. Na your vibe, your voice, your station – Konfam 89.5 FM, the radio wey make sense!"

Konfam FM Jobs in Nigeria

2 vacancies
View All Jobs in Nigeria Today

Subscribe to Job Alert

 

Join our happy subscribers